Skip to content

Spot the Differences 3

December 15, 2011

The difference between:

Calabar girls”& “Any other girl

Na wetin boys carry for mind

 

Igbo trader”& “Aboki trader

Bin start with Nna-bros & Nyamiri

 

Taribo West”& “Daddy Showkey

Nah their line of business

 

Kro-Kro”&“Eczema

Depends on the part of your body e dey

 

Rose flower”& “Any other flower

Nah too much Mills & Boom cos am

 

Ashawo” & “Call-girl

Nah the need to sound polite

 

A dude” & “An old woman

Starts with wetin dem dey sag

 

Midget” & “Dwarf

Be say one sound funky, while the latter sound like generational curse

 

Beans” & “Kuli-kuli

Is a decision that would be made by your nyash & roommates.

 

Daniel in the Lion’s den” & “Lion in Daniel’s den

No be my mouth you go hear am

 

Tall ugly rich man” & “Fat Ugly rich man

No matter as long as “rich” follow

 

Afro” & “Dada

Na madmen understand am pass

 

Witch” & “Winch

Na who get power pass, if you doubt, come meeting come ask yourself

 

Love” & “Lust

Easy to understand wen the babe carry belle

 

Shawarma” & “Meatpie”

Be say e no get how babe wan pronounce ‘meatpie’ make e sound sexy

 

Fuck” & “Fork

Be say some people still dey pronounce one as ‘ferk’

 

Blue film” & “Action film

Na lack of film-tricks…na wetin I hear o!

 

<<<Don’t forget to hit the sign me up button on the right hand side of this page to get fresh updates>>> 

About these ads

From → Crazy Liners

4 Comments
  1. MwaHhhhhhh♥

  2. Nice. Use of language!! Hahahaha

Leave a Reply

Fill in your details below or click an icon to log in:

WordPress.com Logo

You are commenting using your WordPress.com account. Log Out / Change )

Twitter picture

You are commenting using your Twitter account. Log Out / Change )

Facebook photo

You are commenting using your Facebook account. Log Out / Change )

Connecting to %s

Follow

Get every new post delivered to your Inbox.

Join 1,805 other followers

%d bloggers like this: